Lyrics: Tiwa Savage – Commona Ft. Olamide & Mystro

[Intro]
Obah!
I’m just a commona
I’m just a commona

[Verse 1: Tiwa Savage, Mystro]
If you no pick, you go miss the job
Person wey load money don dey call
Me I no swag, I no get kpa
I’m a commona, commona
If you chop slap you go take Panadol
For the matter dem go like to rojọ, mi o rojọ
Aro, hmm
Mi o rojọ
I’m just a commona

Ki lo n sọ, hmm
Ki lo gbọ?
To ba ṣẹlẹ awo lọ
Ta lo ni motor to lọ post?
If owner catch you, you go know
Wọn ni ko ma farawe, farawe, farawe
You want to jaye like boys from Malay’ ko wọle
But wetin I know oh

I’m just a commona

[Verse 2: Tiwa Savage, Mystro]
Dem say na you be benefactor (Ahn, ahn, ahn)
Life changer (Ahn, ahn, ahn)
Big spender (Ahn, ahn, ahn)
Eh
Ọwọ epo ni wọn n bani la
Mhmm (Ahh han ah)
Nobody wan know
Mm-mmm (Ahh han ah)
You say wetin
But wetin I know ahh han ah
I’m just a commona
[Verse 3: Olamide]
Ehn, my people come make I play you the cassette oh
Your life dey your hand like a handset oh
But е no get manual like math set oh
I’m just a commona
You no fit fight am for long еven if you get black belt oh
People wey want to use you, you must get oh
When your life Yori Yori like Bracket oh
I’m just a commona
Ebelebe, sọkutu wọwọ
O kala mọ ọn, o fi si kọrọ
You like to spend all your money for biggie bam bam
Ẹ ṣa gbana ko to de e o ti la TomTom (Leave am for am)
Nobody holy, no, nobody oh
No dey do like assistant Holy Ghost
No dey do like you hate enjoyment
You like enjoyment and you want to join them, ah
Me I follow am for one corner for adugbo
Dem yapa, dem ṣayo, dem fagbo
No dey look o, no dey look o, no dey look o
No dey look o like we no know you be ogbologbo
Ọgọrọ, jọ
Omugọ, jọ
Sir Ugo, jọ
Ase ọmọ, jọ
Ote ọmọ, jọ
Omugọ ọmọ, jọ
But wetin I know I’m just a commona o
[Refrain: Tiwa Savage, Olamide, Both]
Commona commona commona oh
I’m just a commona
Just a commona commona commona oh
I’m just a commona
They gat me singing no love
No love
Ọmọ mo fọ o
Can’t you see the picture?
Picture
When I dey draw
Like ọgbọnọ yeah
Commona commona commona ooo
I’m just a commona
Just a commona commona commona ooo
I’m just a commona
They gat me singing no love
No love
Ọmọ mo fọ o
Can’t you see the picture?
Picture
When I dey draw
Like ọgbọnọ yeah

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*