Lyrics: Ayra Starr – Commas (Download Mp3)

Ayra Starr Commas Lyrics

OhOh noEh-yeah, eh-yeah
Na which kind life wey I never see?I carry God, so I fear nothingSteady increasing the commasComma, comma, commasOriginal, no be parodyE no fit clear for your memoryWhether na winter or summer, ajeh
Barbados, Havana, livin’ lifeSee my fire burnin’ brightWetin dey inside me?Smallie wey dey mightyDem never know I kala tori mo fineCheck and balance everything inside my mind dailyTrust me, you can’t fool me
Energy wrong, I log off (log off)Mowa friendly and conscious (and conscious)I’m allergic to sokusoI’m not ready for confusion (no, no, no, no)Dem telly me make I show love (show love)Sability on gbonaEverything na connectionI’m not ready for confusion, oh
Things happen inside lifeDraw tattoo, make I live my lifeDreams come true, if na fightFight the fight, make you no go tireFire dey go, fire dey goYou need to put your body and soulLeave your worries alone
Barbados, Havana, livin’ lifeSee my fire burnin’ brightWetin dey inside me?Smallie wey dey mightyDem never know I kala tori mo fineCheck and balance everything inside my mind dailyTrust me, you can’t fool me (oh)
Energy wrong, I log offMowa friendly and consciousI’m allergic to sokusoI’m not ready for confusion (no)Dem telly me make I show loveSability on gbona (on gbona)Everything na connectionI’m not ready for confusion (confusion)
Na which kind life wey I never see?I carry God, so I fear nothingSteady increasing the commasComma, comma, commasEh-yeahEh-yeah, yeah-yeah (London)Steady increasing the commasComma, comma, commas

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*