Lyrics: Llona – Another day

Llona Another day

Llona Another day Lyrics

[Verse 1]
Just the other day with my brother man
Tell am say this burden fit to kill a man
Jah na only you wey dey understand me
Say na only music I no get plan B
Everyday I wake up is another chance
And I carry family for other hand
Tryna be a blessing to my mother land
Maybe one day they gon’ understand this

[Pre-Chorus]
I’m praying for more life
Every time, boy, I’m up all night
Patiently waiting for sunshine
Passion and talent all of them combine
I know it’s gon’ be all alright
Under the sun and my blood don rise
I’m on the road for a long long ride
End of the day we gon’ pour more wine

[Chorus]
Another day and another problem
Me I no be guy wey no get conscience
Pride no dey let the man take nonsense
So many things wey I no fit forget
All of my trouble me I never solve them
Fuck competition, I don’t like to contest
No be small pikin wey dey like to suck breast
If I get money then my mind don rest
If I get money then my mind don rest

[Verse 2]
You gotta pay me what you owe me
They no fit to control me
The struggle with a lonely single mother
If I tell you all the story
I’m steady on the coding
The matter don dey choke me
Wetin I go tell my little brothers if they ask me the story

[Pre-Chorus]
I’m praying for more life
Every time, boy, I’m up all night
Patiently waiting for sunshine
Passion and talent all of them combine
I know it’s gone be all alright
Under the sun and my blood don rise
I’m on the road for a long long ride
End of the day we gon’ pour more wine

[Chorus]
Another day and another problem
Me I no be guy wey no get conscience
Pride no dey let the man take nonsense
So many things wey I no fit forget
All of my trouble me I never solve them
Fuck competition, I don’t like to contest
No be small pikin wey dey like to suck breast
If I get money then my mind don rest
If I get money then my mind don rest

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*